Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
All these lies so
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Dein Kommentar
Was hältst du von dem Song Suffri von NNEKA? Sag uns eines Meinung!
Kommentare
dieses lied ist einfach so toll ud die stimme! aber auch um was es in den texten
von nneka geht, soll einem gewiss werden, sie ist einfach T0LL. ich hab das
nneka-album auch schon, eindach nur zum weiter empfehlen. ich liebee dieses lied
und die ganzen anderen lieder auch zB. heartbeat, death...